Speaking For An lnterview with 3music On Top August 27 2026, Di Tamale-Based Artiste Say Mahama Covered Both di Cost for Hiring di Kontri Theatre and di Sound Equipment For di show — Support Dat Helped Mek di Event A sold-out Success
Fancy Gadam Say Di Relationship Begin For An Unusual way m na for a make wen im spotted lbrahim Mahama And Former Presido John Mahama For Anoda Vehicle Surrounded by one Big Crowd.
My Broda Com to me And Say lbrahim Mahama Na For Di line And lm Promise to Yan to Me I Think lm Na joking with me so i Ask am comot Mai sight To Mai surprise na lm Realli am,” lm say.
When l Answered lm Say Mr President And i also Say Oga Dey Dey Do Wella Sake oF Dat l Built A Gud Relationship With Am Fancy Gadam Say.
Dat First Conversation lm say laid Di Foundation For A Friendship Dat Would later Get A Direct mpact On TOP lm Career.
Di Opportunity to Test Dat Friendship Com Wen Fancy Gadam Travelled to Accra to Organize A Concert for Di Kontri Theatre.
When i Booked Di Venue i com to Accra Im First Told Me Dat Anytime l Come Accra i Suppose look For Am So l Went to sight Am Di Musician Say.
For dia Meeting Mahama Ask Wetin Brought Am To Accra Fancy Gadam Explained lm na Dia For A Concert And Mentioned Costs lnvolved





